Prinx Emmanuel – Bigger (Odogwu)
Nigerian Afro gospel artist, Prinx Emmanuel releases new single titled “Bigger (Odogwu)”.
Download & be blessed
DOWNLOAD Mp3
Watch video below
Bigger (Odogwu) LYRICS by Prinx Emmanuel
Chorus
Our father
Wey dey for Heaven
Nobody fit collect the chair where you sitdown
Our Baba
We gbadun your matter
And we throway salama
Cause na you hold us down
These other gods
Wey dem dey carry for pocket
I cannot relate
Cause my father is not their mate oh
These other gods
Wey dem dey keep for apartment
All of them are worthless
And I just dey laugh
(Cause my father is bigger than)
Odogwu
Verse
Your actions are not accidental
Only you no contester
Only you for the Center
Everything I Surrender
You dey give me bonanza
Ah ah ewo
At the mention of your name oh
And as you step in at the place
Every other power go mellow
Everywhere go dey rearrange oh
Nobody fit say no
Number One cha cha cha
Original Abba father
Everything go Sha bra bra
Only you oga kpata Kpata Kpata